The gbege shele sake of say gbege don already dey ground ontop say who be king and who no be. One man was kpain plus 16 people were injure on Saturday night during the UEFA Champions League final between Real Madrid and Atletico Madrid. According to Supersport.com, unknown gunmen opened fire ontop fans for Kafaba, inside the Gonja East district of Ghana Northern Region. The gunmen injured six pikin, eight females plus two males while two of the victims, wey dey critical condition, nahin dem don transfere from the Salaga Government Hospital to ne bigger Tamale Teaching Hospital. Dem tok say na the mata of who go be king cause the gbege.
No comments:
Post a Comment