For time wey no too tey, Naija Musician, Davido climb Snapchat go para say he need pack commot for where he dey stay for LEKKI, make he go anoda new place. He shared one kain pinshure of pipu wey carry placard go stand for front of him house dey wait to beg am for money. So yesterday he share anoda pinshure where him and him Padis dem go see anoda site, wey still dey for Lekki, and from wetin he yarn he say the place go ready in 2 months and he go move. Dat na wetin dem dey call LEVELZ.
No comments:
Post a Comment