Monday, April 25, 2016

SEE WETIN FLAT TUMMY NIGERIA DO FOR RITA DOMINIC


MISS SIMPLICITY - Rita Dominic post for her IG page sey na she be d new face for Flat Tummy Tea o nd she tok sey d tin dey totori her for body base on sey d tea go help her for her fitness regime wey she bin dey do o...


FlatTummyTea.ng sef tok sey dem dey happy to sign Rita Dominic o on top sey d lady make sense nd she be one unique lady wey know hw to manage her weight nd body in d natural way ooo. We for TPN dey sey congratulations ma'am for d deal wey u just bag so oooo.


No comments: