Miss Simplicity- No be small tin yesterday as Monalisa enta Oriental Hotel wey dey Lagos for d Runway Jazz event with her Idiom Mimonet outfit wey bad gan... Swag na her oda name on top sey her step nd waka na wit swag nd Beauty sef dey her oda name base on sey she know wetin she fit wear wey go bring out her beauty nd dis outfit really carry her beauty come out.. Kudos ma'am, u too much...(see more pinshures)
No comments:
Post a Comment