Saturday, April 30, 2016

SEE LEVELZZ-I THANK BABA GOD FOR HIM FAVOR Ooo - TONTO DIKEH CHURCHILL...


Miss Simplicity- Tonto  Dikeh bin dey for news blast week wen she sama her husband wit plenty plenty sweet words nd praise wen him collect special recognition award for the Young CEO's Business Summit (YCBS), today she don sama us wit anoda sweet news sey Numat Ville Megacity wey deal for Abuja don endorse her o nd she tok sey she dey happy for dis deal o.


She thank Baba God for him favor nd she tok sey abeg o make all the oda celebrities like her wey dey d program join hand wit her o make dem for fit promote Peace nd Unity... Ovokwor!! Una go fear levelzz naw... Anyway we for 

TPN dey sey congratulobia to her o....

No comments: