MISS SIMPLICITY - D psquare twins brodas Peter nd Paul dey like do d same hairstyle wen dem just start to dey sing. Dem bin dey carry clean shave bt later Paul com dey do dread as e be like sey pipu no knw dem different wen dem bin dey carry d same style bcos dem two too resemble, then Peter
still dey carry him clean shave. Paul dreadlocks com long base on sey him no cut at all bt now d guy don change style o, he no cut d hair bt he com repackage d tin nd many of him fans no hapi. Sum para sote dem tok sey he be like street boiz wey no knw wetin dem dey do. Anyway on top dis mata, my mouth seal o bt I go show una d new hairstyle nd wetin dem him fans tok...


No comments:
Post a Comment