Tuesday, April 26, 2016

(FOTO) SEE BEAUTY ND SWAG AS NSE IKPE ETIM DEY PROMOTE NEW JEWELRY LINE



MISS SIMPLICITY - Nse Ikpe Etim na one actress wey get swag nd level on top sey she gud for wetin she dey do, she sabi act no be small. Aisha wey be d owner of one ogbonge Jewelry shop for Lekki naim we hear sey she hire Nse Ikpe make she help her promote her new jewelry line nd d actress no dull herself as she post for different shot wey make sense die...feel ham (see more pinshures afta) 




No comments: