MISS SIMPLICITY - Silverbird do their Man of The Year Award Yestaday for Eko Hotel nd na many ogbonge pipu gather for d event, even d former lagos state governor Asiwaju Bola Tinubu dey their. Na six parts award: Silverbird Post Humous Award wey pipu like d former Premier for old western Region, Chief Ladoke Akintola Williams, Akanu Ibiam nd others collect. Na d former governor of lagos state
Alhai Lateef nd veteran fashion designer Chief Opral Benson naim win d The Lifetime Achievment Award. Desmond Majekodunmi, Alistair Soyode nd Chimamanda Adichie wey be novelist nd writer naim win the Silverbird Special Achievement Award. Na King Sunny Ade nd Dr. Victor Uwasifo nd Eddie Ugboma naim collect d Silverbird Lifetime Entertainment Award...No be small enjoyment dem enjoy yesterday nd as no be many pipu go there naim make dem sama us wit d pictures...make una enjoy d view..
No comments:
Post a Comment