Jacobus Van na hin him mama give am as name wey be dentist na hin Don change hin profession to dey wicked Pipu any how. As e be say hin Comot Pipu teeth no fix am back 4 no reason. Den Don con jail am 4 8yrs. Den Don first try am 4 court 4 March . D 51yrs old man na hin den say make hin pay fine of £10,500 as dem con still place ban 4 hin head again make hin no ever wear lab coat.
No comments:
Post a Comment