MISS SIMPLICITY - As oyinbo go tok ham sey " Some Broken heart never heal" na so e be for caira even tho she don get who she wan marry, she no fit hold herself wen she nd Ludacris dey announce the nominees for 2016 Billboard Music Award wey sele for Good Morning America. Wen e reach to call d name for top rappers, Caira call Drake nd Fetty Wap bt she quiet wen she see Future wey be her ex-lover name, na so Ludacris com help her call d name before she continue to dey call d names dey go... Hmmm... Dis tin wey dem dey call love na wa ooo...." D heart of love can never melt, it can only be broken, na oyinbo tok ham
No comments:
Post a Comment