Friday, April 22, 2016

MIRACLE SHELE 4 SPAIN AS ONE MAN SURVIVE SWORD 4 CHEST 4 SPAIN

OGINI BERNARD - No be small film. Na make man dey thank God n make man dey clap 4 dose surgeon wey cary out d operation. As dem rush one man enter hopistol 4 Spain becos of say knife dey hin chest. News gather say na d man stab hinsef of hinsef n by hinsef as e survive am after d operation

No comments: