OGINI BERNARD - Na one footballer na hin Don win court case on top say hin rape hin Girlfriend 4 court of appeal London. As d mata don free small na make d judges con frown say no way dem must begin d trail fresh fresh. Dem announce d mata on Thursday as ched Evans n hin Girlfriend natasha massey dem look der sef dey wonder how d mata be. Ched Evans wey Don enter d banger soup 4 April 2012. Now d mata na sha we begin again?????
No comments:
Post a Comment