OGINI BERNARD - No be child's play, na wen Mama wan tich pickin lesson na to seize her phone or say cut am frm Internet. But dis mata pass be careful as dis mama enter motto go extra mile go sell her pickin mottoe. As d woman yarn say d pickin no dey hear word n say she no gree go skul again. For Craiglist one website na hin d motto frm Comot as over 400pipu don price d motor. Mottor wey cost$2,750. All na to tich d pickin lesson
No comments:
Post a Comment