Saturday, April 9, 2016

MAMA DON DEY WAHALA O AS DEM CHARGE AM GO COURT 4 SAY SHE KPAIN HER OWN PIKIN

OGINI BERNARD - One woman don enter court case as dem charge am 4 stamping wey she  kill one little ayeeshia Smith her 21month old baby 4 Stratfordshire u.k 4 MAY 1 2014. Na now her day con break as d mata enter court level wen dem charge am Kathryn Smith 23 d mother of d pickin na hin dey suffer wetin she Don do. The father bin enter yawa too Matthew rigby 22yrs but later clear hinsef as hin no get hand for hin pickin death. The Derbyshire County council don already discuss say dem wan move d pickin come der side b4 dis mata happen as dem Don see say d woman Kathryn na persin wey dey into child abuse full time.

No comments: