OGINI BERNARD - Every day for d bomber one day for d whole city as dem Don catch one f d Pipu dem wey plot d bomb for d Paris attack wey shele wey mke d whole Paris weep. Mohamed Abrini 31yrs as e big reach enter wahala as dem nab am. D man wey hin name don enter award list as d most wanted man 4 d Europe, news con gather say dem see am 2days before d incident happen for French capital as cctv camera yarn am. Na one Belgian public broadcaster na hin confirm say he don dey detain level today
No comments:
Post a Comment