MISS SIMPLICITY - Stephanie Linus marriage wit her husband Linus Idahosa complete four years yestaday o nd d actress post her husband nd pikin picture for her instagram page nd she write on top ham sey she dey happy for where God lead ham reach o nd she dey thank God o base on sey she get many tin to celebrate, to appreciate nd so many love to give o. She tok sey e just be like sey she nd her husband just dey start their love oooo... Stephanie com write sey "Happy Anniversary my soulmate. Love u deeply. The actress wey bin don first enta one marriage wey no favor her don find love for dis marriage o nd we for TPN dey pray sey make Baba God o make Him continue to dey give dem her nd her family happiness oooooo.
No comments:
Post a Comment