MISS SIMPLICITY - Jodie na one artist wey sabi wetin she dey do nd she love d work wey she dey do... The kuchi kuchi singer marry her husband David Nnaji for November 3rd, 2015 nd God bless d marriage wit one fine boy pikin wey dem name Chinualumogu Naetochukwu Nnaji on April 9th, 2016. Today Jodie come decide to sama us wit d pikin picture wey make sense die... Dis na d first time picture wey dem go post d pikin picture nd he cute scatter for d picture...
No comments:
Post a Comment