MISS SIMPLICITY - Wen tori abt sey Tiwa Savage dey sleep wit tuface nd many oda artist bust out for Teebillz instagram page yesterday pipu especially him fans see ham as sum tin wey no make sense o bt d guy don tok ham sey na hack dem hack him IG account o nd to show sey Annie Idibia no believe d tori, she don post picture of him nd him husband Tuface Idibia where dem rock agbada o.... Thumbs up for u ma'am Annie, u dey show sey u be strong woman wey sabi hw to take care of house...Wagbayi jare
No comments:
Post a Comment