Shebi na from time wey no too tey na Freeze of Cool FM get gbege with him wife wey dem take scatter. And since den e be like say the bros don dey on him own. So yesterday he come for instagram come yarn about Naija pipu and wetin dem dey think for marriage. Oya read am for yourself.
No comments:
Post a Comment