OMOBOLA - The river state Governor Nyesom Wike talk say he suspend the state's commissioner for work, Mr Kevin wachukwu, he yarn say he no perform well well for hin duty and he no dey monitor projects wella. He con further talk say he no want make anybody no they do hin duty, he talk say he dey always dey sites to supervise, that he no See any reason y the commissioner should nt do the same, and other commissioners too. He con continue say na era of governance dem dey, say every official must work for the pipu wey dey the State.na wetin the Governor talk be that for Port Harcourt when hin dey address the journalists
No comments:
Post a Comment