Friday, April 22, 2016

HMMM... SEE WETIN KCEE PLAN TO DO FOR SOUTH AFRICA TODAY

MISS SIMPLICITY - Still on d birthday mata, Kcee wey do him birthday on Tuesday, April 18th wey release some picture wey bad to celebrate dat day nd wey e be sey na dat same day him followers for instagram reach one million naim we hear sey he don dey for South Africa wit him label mates, Harrysong nd Skiibii to prepare for him birthday party wey him wan do for Harem Night Club today wey be d 22nd day of April. Kcee don promise him fans wen he post d birtthday picture for him instagram page sey d party go make sense wella as plenty correct correct artist go boku for d party today ooo.
See levelzzzz.....

No comments: