MISS SIMPLICITY - D 47-year-old actress naim People's Magazine name d Most Beautiful Woman again afta she don first hold d title for 2004. For d magazine, Jennifer Aniston tok sey she dey hapi on top d title nd she tok hw she take dey do exercise 6 days a week make she for dey fit nd she still tok abt her life
wit her husband Justin Theroux, she tok sey her husband dey make her laff well well nd he get many talent wey make ham be good man. D actress dey hapi sote she tok abt d food wey she dey eat wey dem make her body dey shine nd she advice pipu make dem dey watch wetin dem dey eat.....Congratulobia to u ma'am, we for TPN dey hapi for u too
No comments:
Post a Comment