Wednesday, April 6, 2016

CHAIII... SEE WETIN DIS BAD GUYS DEY DO KEKE DRIVER AFTA DEM COLLECT DEM KEKE

Some bad guys wey dey thief Keke Name,  come kpain pipu wey get dem, go bury dem dead body na him police don catch for. Enugu. The bad guys na; Nonso Azubuike and his padi Kennedy Ihunegbo, who dem say he don kpain for Enugu State University Teaching Hospital (ESUT) on to say dem don shoot am when he dey try run. Enugu State Police Commissioner, Mr Elochukwu Nwodibo, na him show the face of Azubuike plus 19 other suspects wey do different bad things. He say Azubuike and Ihunegbo na dem dey thief Keke Napep for Enugu come bury pipu wey get dem.  Azubuike, who dey confess winsh say den don kpain 7 pipu for Dat kain level, but no be to kpain pipu dey dem mind. Na to collect dem Keke go sell.

No comments: