Tuesday, April 5, 2016

AWWW... SEE HOW MANY YEARS JAY Z AND BEYONCE MARRIAGE DEY TURN

Dem marry on April 4, 2008 afta dem don friend each other for 6 years for front of 40 friends and family members wey gather for Jay Z’s 13,500-sq.-ft. luxurious penthouse for New York City. Jay Z and Queen Bey born dem first pikin, Blue Ivy Carter for Lenox Hill Hospital wey dey New York on January 7, 2012. And since dem marry, dem don release 5 albums. We for TPN say congratulobia to una, many more happy years together forever. I pray oooo

No comments: