Saturday, March 5, 2016

WOW... SAVVY MAGAZINE DON COME AGAIN WITH PASUMA WONDER AND ADEKUNLE FOR FRONT

Savvy magazine don release her 5th edition and na 2 beta pipu wey don win awards for music, 'Pasuma and Adekunle Gold' dey front.  Savvy Magazine call dis one Nollywood meets Music Edition . And plenty beta things wey dey inside na Nollywood Auteurs , Veterans, Newcomers, and transitions . This Edition still  show Fashion Labels , Music Review , True life stories, Sex,  Dating and Marriage , Founders Secret , Entrepreneurship, Next Rated Artists , Street Buzz , Health tips , Talent Radar, Coverage of Events plus Awoof berekete wey pipu go chop. Dem still yarn about plenty things like wey dey educating and entertaining join articles, fictions plus other mata wey ogbonge writers write.  But Sha O,  na on the 10th of March . For more information abeg halla 08033635253, 09081213623

Twitter -  @savvy_magazine

Instagram - @savvy_magazine

Bbm pin  -   58EF7047

No comments: