Tuesday, March 29, 2016

TOTORI... READ WETIN MAKE KYLIE JENNER DEY CELEBRATE HER FANS




Hmmmm.... Kardashians plus Jenners no dey carry last, whether we like dem style or not.  Na craze dem be, dem no well but dem sha dey make senses for dem own way. Na him make Kylie Jenner dem last born wey never pass 18 years but 


she dey do business dey celebrate plenty pipu wey dey follow am for instagram. She don get 56million pipu wey dey follow am for instagram,  na him she sama dem dis pinshures to take celebrate dem.

No comments: