CRIS- Super ealge caretaker manager Samson siasia Don vex finish o bcos he Don drop 3 players comot for the squad wey go face Egypt for Africa nations cup qualifier and d one wey go face Brazil for international firedly. The players name dem nna Segun Oduduwa, Usman Mohammed and Stanley Dimgba. When dem come ask oga siasia for in reason, he yarn say d players dem report late for camp, and if e no correct their mentality now, na so dem fo carry am enter pitch come go play rubbish.
No comments:
Post a Comment