S. I. S. I. - Pipu wey kawasaka wen u get wahala go come back wen Baba God don make u shine bt dat time dem no go be ur frds again o, dem go com be ur fans or dem go dey follow u up nd down for all d social media. Naim make me dey give una confam advice sey abeg o "Make una let una drm no die. Make una dey hustle wella, Make una dey pray like sey tomoro no dey. Nd d one wey make sense pas be sey "Make una believe for unaelf, no let anybody run una down, believe sey if Baba God don say yes nobody go fit tok sey no..
No comments:
Post a Comment