CRIS - World richest sport woman Maria Sharapova don enter one chance for the hand of the International Tennis Federation (ITF) Don suspend o untop say she dey take hard drugs oo. The suspension go start for March 12, and many people dey reason say if e reach one year. Dem say Sharapova tested positive to one hard drug wey Dem dey call, Meldonium. When Dem come Sharapova say wwhy she dey take d drug, she yarn o say na her doctor dey prescribe d drug give her, and she Don dey take d drug for over 10 years o. She say na just last year World Anti Dope Agency (WADA) include Meldonium for the drugs wey them must not take and even she self nor know. She yarn o say if say she know, she for nor use d drug again.
No comments:
Post a Comment