Monday, March 28, 2016

NAWA FOR PETER O... SEE WETIN HE DO AGAIN AFTA DEM FINISH QUARREL

.


MISS SIMPLICITY - Fans dey para on top sey Peter Okoye go announce two solo songs as Mr P afta he nd his brodas just finish their concert. Sum para sote dem call am upcoming artist, sum sey make him do d songs wit him broda, sum even warn ham sey make he no cause wahala again oo bcos dem no go like ham make if Psqaure fight again... 

Bt one of d fans come tok sey, e be like sey Psquare dey togeda like before bt dem just dey do small small packaging for corner. Hmmmm abeg make una leave Peter ooooo. Psquare dey gidigba gba gba, ntin does dem at all at all....

No comments: