Tuesday, March 8, 2016

NA BCOS SAY I NO GREE SLEEP WITH MOURINHO MAKE AM DEY YAB ME O- EVA CARNEIRO

CRIS - Eva Carneiro Don talk say Jose Mourhino must to apologise to her publicly o bcos say the embarrasment and the kain word wey come out of him mouth nor dey palatable at all.  She accuse Mourhino say he wan sleep with her, but she nor gree, na in come make Mourhino dey para for her untop any small issue wey sele. Abi wetin suppose cause insult untop say Eden Hazard dey injured, I rsuh enter field to do my job as d doctor, e reach fight??? Abeg make una help me ask oga Mourhino o o.

No comments: