Tuesday, March 8, 2016

PEKELE PEKELE... POLICE DON CATCH 14 GOATS FOR OSUN

OGINI BERNARD - For osun na hin d film for shele as police nab one  truck of goat.  Mata begin get head wen d truck bin dey stroll 4 sekona/Nigerian Army regiment highway as d motor chop speed overtake police patrol team motto wey just chillex, wey inspector Ajayi Sunday give order, fast n furious begin as d police Pipu pursue d red mistibushi motto until  dem reach sekona junction cemetery area as d driver con down pio Comot leave d goat dem. As d police con kukuma carry d motto n d 14 goat go station say dem Don arrest d goats.

No comments: