As she dey wait to release her new album wey she call "Mama Africa" Yemi Alade don land on d cover of Vanguard Allure. Wen Pamela Echemunor from Vanguard Allure her, Yemi Alade tok how she take start to dey struggle before she com reach where she dey now nd she still tell dem many of d secret wey she dey use for her fashion.
Yemi Alade com still tok sey she dey hapi nd she seriously dey wait for wen her album go enta iTunes nd Google Play nd wen e go hit stores worldwide on d 25th of dis month... OK ooooo ma'am Yemi Alade wey sef dey wait for d album ooooo...
No comments:
Post a Comment