Congratulations Timi Dakolo don get masters degree for Songwriting from Berklee College wey dey USA. D musician post him certificate for him instagram nd he write on top ham sey him no fit tok hw he dey feel o..he tok sey words no go reach for ham to tok hw him body dey sweet ham reach.
He sey he dey thank God nd him family for d tins wey dem don do for ham. He com still tok sey him granny go dey proud of dis certificate wey him get ooooo...Base on d mata nd who u be, we for TPN dey congratulate u too nd we dey hapi for u....

No comments:
Post a Comment