MISS SIMPLICITY - Some of Reekado Banks fans go dey compare ham wit Wizkid for twitter, many of dem dey tok d one wey dem knw bt Reekado Banks no let d tin cool down before he tok.
As d tin still dey hot naim Reekado enta twitter warn dem sey make dem stop ham o, make dem no see Wizkid finish o on top sey dis WizKid na my boss nd na my mentor...make una see wetin him tok...
No comments:
Post a Comment