MISS SIMPLICITY - U think sey na beans to be miss tourism? Abi u join pipu wey dey tok sey u fit follow animals make friends? Abeg no go try ham wit snake oooo bcos if u try ham, u die well be dat oo. Na so pipu go dey try put one big snake for d Miss Tourism for Uganda neck but trust me, she open all her mouth take shout like sey orun dey ya bo, if na u nko??? I no blame her sha na Miss Tourism dem give her no be Miss Creeping Things..... Hahahahahaha no be small tin, make I no lie u, if na me I for don melt...
No comments:
Post a Comment