One of we badt guys wey Naija don carry go turn Warri corper, but he still dey represent wella, Flabby Dee don show again. If you Sabi the guy wella, you go Sabi say as he dey do comedy na so he still dey do comedy acting wella.
So he don reason am again say make he sama us anoda beta comedy skit wey he call sharp fool... oya follow dis link make you feel my guy... http://www.datafilehost.com/d/d559eb5f
No comments:
Post a Comment