Shey dem no dey play with you no? I sabi say na the question wey go dey go on for the mind of the guy wey get bad mouth be dat. The guy no well at all.....but e make me Laff no be small. The guy say if Cynthia Morgan for grow up for Edo State come dey speak like oyinbo, that means say strawberries fit grow for Sokoto. He no talk pass like dat o. Wetin he just see be say Aunty Cynthia don block am commot from line. Na Wa o.....funny guy wey get bad mouth.
No comments:
Post a Comment