Tuesday, March 29, 2016

(FOTO) SEE PINSHURES FROM NOBLE IGWE TRADITIONAL WEDDING




MISS SIMPLICITY - As e dey hot: Noble Igwe wey be d founder of 360 Group don marry him fiancee Chioma Itisi wey she herself be pretty brand manager for d traditional way yesterday wey be d 28th day of March 2016. D marriage happen for (see more pinshures afraid cut) 

d bride family house for  Abriba, Abia State nd pictures show sey o the couples dey hapi sey finally finally dem don marry nd d bride dey hapi sey soon o anoda ring go join d engagement ring wey she bin collect for December 2015. D white wedding go sele for lagos soon. So we for TPN dey sey big Congratulobia to one of one of naija lovely blogger.

No comments: