Naso...Lawmakers for Naija don still give N500 billion help money for the poor for dis year N6,077,680,000,000 budget. Muhammadu Buhari government don ready to dey sama pipu wey suffer 5k and give food to school children.
But Sha O, na like 17 billion we National Assembly cut commot from the budget wey don cause plenty quarrel. Na since last year December 22, Sai Baba carry the budget give dem with figure of N6,077,680,000,000 but when dem pass a yesterday na N6,060,677,358,227 dem pass as the 2016 budget, wey mean say dem cut commot N0,017,002,641,773
No comments:
Post a Comment