The R&B Bros wey just dey turn 35 years today, March 27, 2016 do one interview with Channels TV where he for talk am say the kain work wey he dey do, no dey let person fit manage relationship, he say na strong mata O and he don ready to do am, that na why he wan commot from music small but Dat na after he don release him new album come still do tour join am.
He still say he wan see say he marry first before he go born. Tori still yarn us say till now nobody don Sabi him babe, but some dey reason am say the babe fit be Nicola, abi Omo Ghana, Andrea Giaccaglia plus others.
No comments:
Post a Comment