MISS SIMPLICITY - Danielle Okeke na one actress wey e be sey she dey like do shakara, she no dey like dull herself nd she dey bold, she go tok tins as e be... One time wey pipu dey tok abt Tonto Dikeh-Churchill, na Danielle com out, come defend her colleague... Now d actress don sama media wit her picture nd she write 4 d picture sey wen God see sey d time don reach for her to marry Him go send correct guy 4 her.she still took sey no be hw far bt na hw well, say marriage no be bed wey rose full, she don warn her fans sey make dem no dey send her msg to ask sey wen she go take marry ooooo.sey wen d time reach, she go marry. Na true u tok sista, marriage go happen wen d time reach.make I tok ham as Timaya sing " I concur" wit wetin u tok my sista.
No comments:
Post a Comment