MISS SIMPLICITY - As we dey thank God say e be like say all dis badt guy don still free 2Baba small, as per say dem bin wan turn am to customer before. Tori dey yarn us say robbers don attack 2Baba again yesterday as he dey go back to him house nd dem don kawasaka wit him jeep nd him driver..bt we dey thank Baba God sey dem no kill ham or do ham strong tin...Our prayer to God be sey make Him dey help us save tuface o bcos e be like sey na only him armed robbers dey disturb well well...
No comments:
Post a Comment