Na last Friday the Baba Agbalagba Lawyer show him mind to pipu again say he still get mind for that Government House for Ondo State O. Na so he take sama Naija the body wey dem call, Akeredolu Campaign Platform wey dem Aketi Support Group establish on Friday, March 25th.
The motto for the platform na platform for all and na him dem take dey clear pipu say na everybody dem welcome, make dem come join Aketi as he wan start hustle again to bring beta life to Ondo State pipu. Me I like dem logo sha.
No comments:
Post a Comment