Shebi na Oyinbo talk say when you big, you go dey large and when you large, you go dey in charge. Na so my broda dey kinging O. E no too tey around that kain noon today when he share am for repost wetin @cnnafrica post about am for dem social media accounts say he go dey on top dem programme CNN AFRICA VOICES. wetin dem write be say make una Sabi about Nigerian singer-songwriter @iambangalee, and him too come add say make una no miss am O!

No comments:
Post a Comment