Dem don polongo say na Emmanuel Amuneke be we new U20 coach for Naija Flying Eagles. Na the Nigeria Football Federation (NFF) confirm the Mata O, say dem don promote Amuneke from U17 wey e bin dey coach. s elevation from the U17s in a communiqué. Na the NFF excos yarn say Emmanuel Amuneke go dey do the work with Kabiru Baleria and Emeka Amadi wey go be assistant coach and goalkeeper trainer. But dem no yarn anything about coach for U17
No comments:
Post a Comment