Sunday, February 28, 2016

LANDLORD YARN TENANT MAKE HIN PARK COMMOT 4 AUSTRALIA JAM 200 BOTTLES OF URINE 4 D ROOM

OGINNI BERNARD - No be only naija dis mata dey shele as landlord Rohan James yarn tenant make hin Comot cos say e no fit pay house rent. After dem Don razzle d mata d tenant find hin way. Only 4 d landlord to enter d room make hin shadow how e go take arrange am back 4 d next tenant wey go show na so e jam 200 bottles of urine for d room. D landlord first tink say na whisky o bob flexing thins future don bright e con see say na urine dey inside all d bottles reach 200.

No comments: