'BORE HOLE OF LIFE' NA OUR FUNNY PINSHURE FOR TODAY 25TH FEBRUARY 2016
Nothing like when person small O, you no dey think, no dey worry, na just to play and chop. Una no fit Sabi how I dey envy dis pikin, but Sha O him worries dey wait am for front. Na dis one be the borehole of life.
No comments:
Post a Comment