Na dis Kain thing Broda mi Dapo, D'Banj dey call emergency alert cos nobody see am say e dey come. E be like Molly wood film wen Poko Lee, Tonto Duke polongo on top her instagram page say God don Sama her beta gift of one full pikin. She hail Baba God wella, and clear us how happy she be, thank God for say God give a. Power take born the child easily. She come say make we join am welcome her baby for the world wey God, her guy wey she call KING KONG plus her go create for the baby
She say Thank you God(the father,the son and the HolyGhost). So we for TPN here follow her say welcome baby and congrats Mama pikin, COS she no tell us maybe na guy abi na babe she born.

Thursday, February 18, 2016
CONGRATULOBIA, POKO LEE, TONTO DIKE, YAFF BORN PIKIN.
Subscribe to:
Post Comments (Atom)
No comments:
Post a Comment