
As all of us dey do Happy New Month plus Happy Independence na so Otunba Femi Fadipe, wey everybody sabi as Femo Lancaster too dey celebrate o. But him own come get better addition as per say na today, October 1, 2015 make am 10 years wey bros don marry. Shey you see say na plenty faaji for that him villa wey be like palace. I say Congratulobia bros. 10 years no be small mata o, bros no too change sha...he just fine join. Madam weldone we dey see your hand.
No comments:
Post a Comment